Sentence examples for supplementary elections from inspiring English sources

Exact(4)

Image example Dis heavily pregnant woman Fom Faith Sati afta she cast her vote for one of di polling units inside supplementary elections for plateau state.

Nigeria president Muhammadu Buhari don ask kontri pipo to comot well-well to vote inside di supplementary elections wey di Independent National Electoral Commission plan for 17 states.

Di incumbent Govnor of Plateau State, Simon Bako Lalong of di All Progressives Congress (APC) don win di 2019 govnorship election, afta INEC declare am winner one day afta supplementary elections.

Di Independent National Election Commission, wey be Nigeria election office, declare di winner afta di 23 March supplementary elections wey dem do for 40 polling units inside nine local goment areas of di state.

Similar(56)

Dataset 3, Supplementary Election Data, includes supplementary information on all direct presidential and legislative elections in 182 countries from 1975-2004.

Dis one also include di supplementary election wey dem do for House of Reps and Senate.

13 April, INEC go conduct extra (supplementary) election for places wia di 9 March election no happun.

Before di supplementary election, APC bin don get 583, 255 votes against 538,326 votes from PDP from di election wey happun on 9 March.

Na Movement for Restoration and Defence of Democracy (MRRD) bin file case for court against INEC to stop di supplementary election for Adamawa.

Den from 13 - 15 April, dem go announce results of all di supplementary election dem do but latest by 19 April, INEC go give all outstanding certificate of return to pipo wey win di elections.

If e get areas wia dem need to do rerun election, INEC don keep Saturday 13 April as di day dem go do any kain rerun or supplementary election for wia e suppose hold.

Show more...

Ludwig, your English writing platform

Write better and faster with AI suggestions while staying true to your unique style.

Student

Used by millions of students, scientific researchers, professional translators and editors from all over the world!

MitStanfordHarvardAustralian Nationa UniversityNanyangOxford

Since I tried Ludwig back in 2017, I have been constantly using it in both editing and translation. Ever since, I suggest it to my translators at ProSciEditing.

Justyna Jupowicz-Kozak quote

Justyna Jupowicz-Kozak

CEO of Professional Science Editing for Scientists @ prosciediting.com

Get started for free

Unlock your writing potential with Ludwig

Letters

Most frequent sentences: